Di king sey, doz wey bi offisa, prince, govnor, judge, wise men, kounselor, treasurer, magistrate and doz wey get pawa, make dem koll dem kom di image dedikashon.
Di offisa, wise men, govnor and ministers wey dey serve di king, gada kon si sey di men wey dem trow for di fire, nor wound at-all! Nor-tin even tosh dia hair or sey dia klot burn. Even di fire sef nor smell for dia body!