Daniel 3:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English10 Yu orda sey, wons wi hear di music dey play, evribody must bow kon woship di gold image Faic an caibideil |
all of dem gada go meet di king kon tell am, “Awa king! Shebi yu sign orda sey for thirty days make anybody nor pray give human being or gods escept yu and yu sey who pray give any oda god, make dem trow am for lion pit?” Di king ansa, “Una dey korrect! E dey for Mede and Persia Law and dem nor go fit shange am.”