Daniel 2:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 But if una fit tell mi di dream and wetin e mean, I go give una gifts. I go reward and honor una. So make una tell mi di dream and wetin e mean.” Faic an caibideil |
Di king kon sey make dem go koll all di wise men, pipol wey dey si vishon and majishan kom. Den e tell dem, “If anybody fit read wetin dem rite for di wall kon tok wetin e mean, dem go wear am purpol royal garment kon gi-am gold shain wey get honor, den e go bi di nomba three pesin wey get pawa pass for dis kingdom.”