16 Den Daniel go tell di king sey make e gi-am time and e go tell di king di dream and en meaning.
Wise pesin go try make belle dey always sweet di king, bikos if di king vex, somebody fit die put.
E ask am, “Wetin make di king take dis kind wiked decision?” Den Ariok tell Daniel wetin happen.
Daniel go house go tell e friends, Hananaya, Mishael and Azaraya wetin dey happen.