For di tent day for di fift mont for di nineteent year wey King Nebukadnezzar don dey rule, Nebuzaradan wey bi di king advise and dey kommand di sojas, enter Jerusalem.
So Daniel go si Ariok (wey di king don tell make e kill di wise men for Babilon). E kon tell am, “Make yu nor kill di wise men for Babilon! Just take mi go meet di king and I go tell am en dream and wetin e mean!”