Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 11:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Siria king go attack Egypt, but e nor go susid.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 11:9
6 Iomraidhean Croise  

Siria king sons go dey ready to fight and dem go gada many sojas. One of dem go flow like wota kon attack dia enemies strong town.


“Egypt king go vex well-well kon go fight Siria king and e go katch many of en sojas.


“Den Egypt king go get pawa well-well. But one of en sojas oga go even strong pass am and e go rule great kingdom.


E go karry dia juju and all dia betta tins with silva and gold go back to Egypt. Afta many years wey peace don dey,


Di shariot wey di black horse dey drag, dey go nort; di white horse dey go west and di horse wey get spots dey go di kountries for sout.


Dem go follow di Lamb fight war, but di Lamb go win dem, bikos na en bi Oga God for all ogas, King for all kings and pipol wey dey follow di Lamb, na doz wey e koll, choose and save.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan