43 E go kontrol where dem hide gold and silva put with all di betta tins wey Egypt, Libya and Ethiopia bin get.
King Shishak bring 1,200 shariot, 60,000 horse-men and many sojas follow am kom from Egypt, Libya, Sukk and Kush.
All dis yor savants go kom meet and bow for mi sey, ‘Make yu and all di pipol wey dey follow yu komot for here’ and afta dis, I go komot for here too.” With vexnashon, Moses kon waka leave Fero.
I go drag Persia, Ethiopia and Libya sojas follow dem; plus all di swod wey dem karry.
E go attack oda kountries and even Egypt nor go fit eskape am.
Den, dem go gi-am trobol from nort and east and e go-go fight with all en pawa kon distroy and kill many pipol.
Na Ethiopia and Egypt bi Tebes pawa before and nor-tin fit stop am; bikos Libya and Put pipol dey kom support am too.
Barak koll Zebulun and Naftali tribe kon gada dem togeda for Kedesh and na 10,000 wariors follow am. Deborah still follow am go too.