Daniel 11:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English12 E go dey happy for en viktory and all di many sojas wey e kill, but e nor go always dey win. Faic an caibideil |
Instead, yu dey against God wey get heaven and eart. Yu bring all di tins from di temple, den yu and yor men, plus yor wife and yor girl-friends kon use dem dey drink wine. Yu dey praiz di gods wey dem make with gold, silva, bronze, iron, wood and stone; gods wey nor even fit si, hear or undastand! But yu neva ever praiz God wey dey kontrol yor life and ways!