Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 10:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Na only mi, Daniel si di vishon. Di men wey follow mi nor si am. Dem run go hide, bikos dem dey fear.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 10:7
8 Iomraidhean Croise  

Di man ansa, “I hear wen Yu dey waka for di gardin and fear kon katch mi, bikos I nor wear anytin, so I kon hide.”


Dem go hide inside rock and dig hole for groun make dem for fit eskape from God vexnashon and en glory.


E nor get where pesin go hide put make I for nor si am. Yu nor know sey I dey evriwhere for di heavens and di eart?


“Man pikin, kry as yu dey chop yor food. Dey shake as yu dey drink wota.


Di pipol wey follow mi si di lite, but dem nor undastand di vois wey dey tok to mi.


Di men wey dey follow am travel, sopraiz dey look, bikos dem hear vois dey tok, but dem nor si anybody.


Wetin happen dey make pesin fear, so Moses kon sey, “I dey fear and dey shake.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan