Daniel 10:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English6 En body bi like yellow jasper and en face dey shine like lite. En eye dey shine like tosh; en hand and leg bi like bronze wey dem polish. En vois alone bi like sey na many pipol dey tok. Faic an caibideil |