4 For di twenty fourt day for di first mont, I stand near di great river, wey dem dey koll Tigris.
Di third river name na Tigris; e dey flow pass di east for Assyria. And di fourt one name, na Eufrates.
Na God give dis message to mi Ezekiel Buzi pikin, wey bi priest, near Chebar River for Babilon and I feel en hand for my body.)
Mi, Daniel, kom si two men stand for di oda side. Dem stand for di river two side.
For dis vishon, I si mysef for Shushan wey dey Elam aria. As I stand near Ulai river,