Daniel 1:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English5 Di king still orda sey make dem give dem di same food and wine wey en and di oda pipol dey chop and drink evriday. E sey dem go train dem for three years and afta di three years, dem go kom serve di king. Faic an caibideil |