Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




Daniel 1:18 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

18 Afta three years, Ashpenaz kon take all di yong men go meet King Nebukadnezzar.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




Daniel 1:18
4 Iomraidhean Croise  

God kon give dis four men good sense; difren gift and wisdom. God give Daniel di gift to take tell pipol wetin vishon and dreams, mean.


Den di king follow dem tok. E nor si anybody wey bi like Daniel, Hananaya, Mishael and Azaraya. So dem kon bi memba for di king kourt.


Di king still orda sey make dem give dem di same food and wine wey en and di oda pipol dey chop and drink evriday. E sey dem go train dem for three years and afta di three years, dem go kom serve di king.


Den Daniel go tell di king sey make e gi-am time and e go tell di king di dream and en meaning.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan