Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 9:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Mefiboshet get one son and en name na Mikah. All di pipol for Ziba family kon bi Mefiboshet savant.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 9:12
8 Iomraidhean Croise  

Ziba ansa, “I go do evritin wey my king kommand.” So Mefiboshet kon dey chop for di king tabol like sey e bi king pikin.


So Mefiboshet wey nor fit waka kon dey stay for Jerusalem and dey chop for di king tabol.


Afta Shaharaim porshu en too wifes, Hushim and Baara, e still born shidren wen e dey Moab land.


Mikah, Rehob, Hashabaya,


Wi still get Matanaya wey Mikah born, wey Zabdi, Asaf pikin born and na-im dey lead di tanksgivin and prayer. E still get Bakbukaya wey dey support Matanaya and Abda wey Shammua born, wey Galal born, wey Jedutun born.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan