7 Di gold shield wey Hadadeza take dey guide ensef, David karry am go Jerusalem.
Den e build soja kamp for dia aria and dem kon dey pay dia tax to am. God make David win for evriwhere.
E still take plenty bronze from Tebah and Berotai towns wey Hadadeza dey rule.
Jehoiada kon give di sojas oga, King David spear and shield wey dey God Temple.
David karry all di gold shield wey Hadadeza sojas take dey guide diasef for war, go Jerusalem.