2 Samuel 7:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English9 I dey follow yu go anywhere wey yu dey go and I dey make yu win all yor enemies as yu dey fight. I go make evribody know yu for evriwhere, just as dem know all di big leaders for di world. Faic an caibideil |