Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 5:5 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

5 E rule Judah pipol from Hebron for seven and half years; e rule Israel pipol for Jerusalem and Judah for thirty-three years.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 5:5
7 Iomraidhean Croise  

I give yu en wifes and kingdom; I make yu king for Judah and Israel. If dem nor rish for yu, I for still give yu many oda tins.


and e rule Judah from Hebron for seven and half years.


Den Judah men kom Hebron kon make David king for Judah. Wen David hear sey Jabesh pipol wey dey for Gilead don beri Saul,


E rule Israel for forty years kon rule seven years from Hebron and thirty-three years from Jerusalem.


Wen di leaders for Israel meet David for Hebron, e make agriment with dem and dem anoint am as king for Israel, just as God promise dem thru Samuel.


for forty years. E rule from Hebron for seven years and e rule Jerusalem for thirty-three years.


Dis na di six shidren wey dem born give David for Hebron where e for rule for seven years and six monts. E rule Jerusalem for thirty-three years:


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan