Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 5:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 David na thirty years wen e bikom king and e rule for forty years.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 5:4
7 Iomraidhean Croise  

For dis time, Josef na thirty years wen e start to serve Fero and dey kommand evribody for Egypt. Na Fero make Josef oga for di whole Egypt.


E rule Israel for forty years kon rule seven years from Hebron and thirty-three years from Jerusalem.


For Hebron family, na Jeraya bi leader just as dem rite am. For di forty years wen King David dey rule, dem shek where dem rite am put kon si sey, dis men na pipol wey pipol dey respet for Jazer wey dey Gilead.


for forty years. E rule from Hebron for seven years and e rule Jerusalem for thirty-three years.


Dis na di six shidren wey dem born give David for Hebron where e for rule for seven years and six monts. E rule Jerusalem for thirty-three years:


Make dem kount dem from thirty go rish fifty years and na all doz wey go fit work for di tent where dem for dey do meetin.


Jesus start en ministry wen e bi thirty years. Evribody know am as Josef pikin, wey Heli born.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan