Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 5:17 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

17 Dem tell Filistia pipol sey dem don make David king for Israel, so dia sojas kon ready to go fight am. Wen David hear am, e kon go di aria wey dey save.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 5:17
11 Iomraidhean Croise  

Israel and Filistia pipol bigin fight again, so David with en men go fight dem. As dem dey fight, David kon taya well-well to fight.


Dat time, David dey for one hill wey dem guide, while some Filistia pipol don take-ova Betlehem.


Elishama, Eliada and Elifelet.


Afta sometaim, King David attack Filistia pipol again, e win dem kon take dia land wey bi Meteg Ammah from dia hand.


E win Edom, Moab, Ammon, Filistia and Amalek pipol and e still karry tins from Hadadeza.


For dat time, David dey one hill wey dem guide well-well and some Filistia pipol dey for Betlehem.


na faith dem take win kingdoms; do wetin good for God eye; kon get di tins wey God promise dem; klose lion mout;


Filistia pipol gada dia sojas for Afek, while Israel pipol kamp for Jezrel wotaside.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan