Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 4:6 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

6 Di pesin wey dey di door don sleep go as e dey pick dirty komot for wheat, so Rekab and Baanah kon waka small-small enter di house.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 4:6
5 Iomraidhean Croise  

But Asahel nor still stop, so Abner kon trow en swod go back and e enter en belle kon kom out for en back. So Asahel fall for groun die and evribody wey rish der, kon stand dey look am.


Amasa nor protet ensef against di swod wey Joab hold for en oda hand, so Joab shuk am for belle and en intestine kom out. Amasa just die at wons and Joab nor nid to shuk am again. Den Joab and Abishai, en broda kon go find Sheba.


Wen Abner rish Hebron, Joab take am go di gate side like sey e won tok to am where nobody go hear, den e shuk Abner for belle. Na so e take kill Abner, bikos e kill Asahel wey bi en broda.


Ish-Boshet get two ofisas; Baanah and Rekab wey bi leaders for war and dia papa na Rimmon from Beerot wey dey Benjamin tribe.


Ehud run pass di Idol Stone go Seirah, as di oda savants still dey wait.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan