Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 3:34 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

34 Dem nor tie en hands and legs, but e die like pesin wey tif kill!” All di pipol kon kry for am again.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 3:34
8 Iomraidhean Croise  

Dem mourn, kry and fast till evening for Saul, Jonatan and for God pipol wey dey Israel, bikos dem don kill many of dem for war.


David sing dis song for Abner: “Why Abner go die like fool?


For morning go rish evening for dat day, di pipol try taya make David for chop sometin, but David don promise sey, “Make God ponish mi, if I chop anytin today!”


For day break, wiked pipol go get up go kill poor pipol and for nite, dem go-go tif dia propaty.


Dis warnin wey I dey give dem naw so, go turn to sorrowful song Leta. Di wimen go sing di song as dem dey mourn for Egypt and en pipol.” Mi, God wey get pawa, don tok.


Di priests dem bi like tif wey hide for bush bikos one attack pesin. Dem dey kill pipol for di road wey dem dey pass go Shekem and dem still dey do many wiked tins!


So Filistia pipol katch am kon blind en eye, den dem tie am with bronze shain; take am go Gaza kon force am make e dey grind korn for prison.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan