2 Di shidren wey dem born for David for Hebron na: Amnon, wey en mama na Ahinoam, wey kom from Jezrel;
Di rish man get many melu and sheep
Afta four years, Absalom tell en papa David, “My oga, make I go Hebron go do wetin I promise God.