16 Paltiel kry follow am go rish Bahurim town. But Abner sey, “Make yu dey go yor house.” So e kon go.
Wen David rish Bahurim, one Saul relashon wey dem dey koll Shimei wey bi Gera pikin kom out bigin curse David.
But one day, one boy si dem kon go tell Absalom, so dem kon go hide for one man house for Bahurim. Dem hide inside di well wey dey en kompond.
For dat time, Shimei from Benjamin tribe wey bi Gera pikin wey dey stay Bahurim kon run go Jordan River go meet David.
E take 1,000 men from Benjamin tribe, Ziba wey bi savant for Saul family, en fifteen sons and twenty savants go meet di king for Jordan River.
Abi-Albon wey bi Arbat pesin; Azmavet wey kom from Barhum,
So Ish-Boshet kollect am from Paltiel wey bi Laish pikin.
“E still get Shimei wey bi Gera pikin, wey kom from Bahurim town for Benjamin tribe. E curse mi well-well di day wey I go Mahanaim, but wen e si mi for Jordan River, I use God name take promise am sey I nor go kill-am.
So Ishmael kry komot for Mizpa go meet dem. Wen e si dem, e kon sey, “Abeg! Make una kom si wetin happen to Gedalaya!”