6 from der, dem kon go Gilead and Kadesh for Het aria. Den dem go Dan and from Dan, dem kon go west for Sidon side.
Kanaan shidren na Sidon wey bi en first pikin, Het,
E go with evritin wey e get. E cross Eufrates River den e kon face di hill kountries for Gilead.
Naw Reuben and Gad pipol get many kattle. Wen dem si sey Jazer and Gilead land dey good
Makir wey Manasseh born, en shidren go Gilead, drive Amor pipol wey dey stay der kon take di land.
God give dem to Israel and en pipol kill and porshu dem go rish Greata Sidon, Misrefot-Maim and Mizpa Valley for di east. Dem kill all of dem finish.
till e rish Abdon, Ebron, Rehob, Hammon and Kanah and Greata Sidon.
(Dan pipol nor fit win all dia aria, so dem kon go fight and win Leshem. Dem kill evritin for der kon bigin stay der. Dem kon name am, “Dan” wey bi dia grand-grand papa name.)
Asher tribe nor fit drive di pipol wey dey Akko, Sidon, Ahlab, Akzib, Helbah, Afek and Rehob, komot.