Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 21:8 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

8 But e take Armoni and Mefiboshet, di sons wey Rizpah born for Saul and na Aiaya bi Rizpah papa. E still take Saul dota, Merab five sons; den Barzillai wey kom from Meholah, di king take en pikin, Adriel.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 21:8
4 Iomraidhean Croise  

One day, Ish-Boshet wey bi Saul pikin kon sey Abner dey sleep with Rizpah wey bi Aiaya pikin wey bi Saul girl-friend.


Make yu still anoint Jehu wey bi Nimshi pikin, as Israel king. Den yu go anoint Elisha wey Shafat born, wey kom from Abel-Meholah, bikos na en go bi profet afta yu.


Saul pikin dem name na Jonatan, Ishvi and Malki-Shua. E get two girls; di senior one na Merab, while di yonga one na Mikal.


Wen di time rish wen dem won give Saul pikin, Merab to David, dem kon give di girl to Adriel wey kom from Meholah.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan