Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 21:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 Dem ansa, “Di kworel wey wi get with Saul, dem nor fit setol am with silva and gold and wi nor won kill any Israel pesin.” So David ask dem again, “Wetin una wont make I do for una?”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 21:4
5 Iomraidhean Croise  

So Laban ask, “Wetin yu wont make I give yu?” Jakob ansa, “Yu nor nid to give mi anytin, but if yu gri with dis one tin, I go kontinue to kare and guide yor animals:


“ ‘Dem must kill di pesin wey kill anoda pesin; e nor go fit run from wetin e do.


“ ‘If somebody go hide for di save town, make una nor allow am pay any money to take go house back, until di High Priest die.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan