Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:9 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

9 Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:9
19 Iomraidhean Croise  

Leah kon sey, “My belle dey sweet mi, bikos wimen go dey happy well-well, bikos of mi!” So e koll di pikin Asher.


E bi forty years wen dem make am king for Israel and e rule for two years. But Judah tribe, na David dem dey respet


As David men and Saul men kontinue to dey fight, Abner kon popula and get pawa well-well for Saul pipol side.


From Benjamin wey bi Saul tribe: na 3,000 men wey dey loyal to Saul before.


From Efraim: na 20,800 popula men for dia village.


Na mi get Gilead and Manasseh! Efraim wey I dey wear like helmet for head, go produce strong sojas and Judah wey I dey wear for body like war klot, go produce kings.


Di aria wey dem give Efraim and en family na: di east for Atarot-Addar go rish top of Bet-Horon.


From Tappuah, e go di west side for Kanah Valley den e end for di sea. Dis na di land wey Joshua give Efraim tribe akordin to en family.


Di big and small towns wey dem keep for Efraim family inside Manasseh aria dey join.


Josef first-born, Manasseh, dem give en tribe some land too. Manasseh first-born Makir wey bi Gilead papa, dem gi-am land, bikos dem bi wariors. Dem give dem Gilead and Bashan.


Di first dice wey Joshua trow na for Benjamin tribe akordin to dia family. Dia land na between Judah and Josef tribe.


Jordan River borda dey for east. Dis na di borda for di land wey dem give Benjamin tribe and en family.


Dia land na Jezrel, Kesullot, Shunem,


So Reuben tribe, Gad tribe and half of Manasseh tribe kon leave Israel pipol for Shiloh wey dey Kanaan, den dem go dia own house for Gilead wey God give dem thru Moses.


Instead, Asher pipol dey stay and kontrol Kanaan pipol wey dey di land, bikos dem nor fit porshu dem komot.


Filistia pipol gada dia sojas for Afek, while Israel pipol kamp for Jezrel wotaside.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan