8 Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.
Wen Jakob si dem, e kon sey, “God dey for dis place!” So e name di place Mahanaim.
Jakob send message go meet en broda Esau for Seir wey dey for Edom land
For di time wey Absalom and Israel pipol cross Jordan River, David don already rish Mahanaim town.
Abner and en men mash pass Jordan River Valley for nite kon cross and di next morning, dem kon rish Mahanaim.
Make una get heart, dey strong, bikos Saul wey bi una king don die and Judah pipol don make mi dia king.”
Di king tell en ofisas, “Una nor si sey one big leader die komot for Israel today?
As David men and Saul men kontinue to dey fight, Abner kon popula and get pawa well-well for Saul pipol side.
From Benjamin wey bi Saul tribe: na 3,000 men wey dey loyal to Saul before.
From Efraim: na 20,800 popula men for dia village.
Na Ner bi Kish papa and na Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.
Na Ner bi Kish papa and na dis Kish born King Saul. Saul born four sons: Jonatan, Malki-Shua, Abinadab and Eshbaal.
From Gad tribe, dem give dem: Ramot for Gilead (di town wey pesin fit hide put make dem for nor kill-am), Mahanaim,
Saul wife name na Ahinoam wey bi Ahimaaz pikin. Di oga for Saul sojas na Abner wey bi Ner pikin and Ner na Saul papa broda.
As Saul dey wosh David dey go fight di Filistia man, e kon ask Abner wey bi di sojas oga sey, “Abner! Na wish pesin pikin bi dis sef?” Abner ansa, “My king, I nor know.”
E shaut give Abner wey bi Ner pikin, “Abner! Yu nor won ansa?” Abner kon ansa, “Who bi yu wey dey shaut won wake di king?”