Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:31 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

31 David men kill three hundred and sixty among Abner men wey kom from Benjamin tribe.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:31
4 Iomraidhean Croise  

Wen Joab stop to porshu dem, e gada all en men kon si sey na nineteen of dem, with Asahel en broda, naim die.


Dem take Asahel body kon go beri am for en papa grave for Betlehem. Den Joab and en men travel for dat nite and dem kon rish Hebron di next day.


Di fight between David and Saul family tey well-well. As David pipol dey strong evriday, Saul pipol kon dey weak more-more.


Ahab ansa, “Make una tell King Ben-Hadad sey, ‘Betta soja nor dey make mout until e fight en war finish.’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan