Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:28 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

28 Den Joab blow di trumpet to take signal en men make dem stop to porshu Israel pipol. So, di fight kon stop.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:28
5 Iomraidhean Croise  

Joab hear as dem blow di trumpet make di fight for stop and en sojas wey dey porshu Israel pipol kon kom back.


Joab ansa, “I use Oga God name take swear sey, if to sey yu nor tok, my men for porshu yu rish tumoro morning.”


Den e go meet di town pipol with en plan, so dem kut Sheba head kon trow am go give Joab for di oda side for di wall. Joab blow en trumpet take tell en men sey make dem leave di town and dem kon go house go meet di king for Jerusalem.


Di fight between David and Saul family tey well-well. As David pipol dey strong evriday, Saul pipol kon dey weak more-more.


Leta, Jonatan kill Filistia sojas for Gibeah and all Filistia pipol kon hear about am. Den Saul blow trumpet take koll all di Hibru pipol make dem kom fight.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan