Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 So David go Hebron with en two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:2
5 Iomraidhean Croise  

Kileab wey en mama na Abigail wey bi Nabal wife before and e kom from Karmel; Absalom wey en mama name na Maaka, wey bi King Talmai girl pikin for Geshur;


David, en six hundred men and dia family kon stay with king Akish for Gat. David get two wifes, Ahinoam from Jezrel and Abigail from Karmel wey bin dey marry Nabal before Nabal die.


Dem katch David two wifes, Ahinoam wey kom from Jezrel and Abigail from Karmel wey bi Nabal wife before.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan