2 Samuel 2:16 - Holy Bible Nigerian Pidgin English
16 All of dem kut demsef for head, use swod shuk each oda for belle and di twenty-four men fall for groun die togeda. So dem koll dat place for Gibeon, “Swod Field.”
Abner koll Joab kon sey, “Na so wi go dey fight forever? Yu nor dey si sey wi nor go gain anytin, apart from wahala? Wi bi yor kountry pipol. Wen yu go tell yor men make dem stop to porshu us?”
and each of dem kill di man wey e dey follow fight. Siria pipol kon dey run and Israel pipol bigin porshu dem, but King Ben-Hadad and some among en men enter horse kon run.