Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 Abner and di ofisas wey Ish-Boshet get kon komot from Mahanaim go Gibeon town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:12
9 Iomraidhean Croise  

Wen Jakob si dem, e kon sey, “God dey for dis place!” So e name di place Mahanaim.


Absalom and Israel leaders kon sey, “Hushai advise betta pass Ahitofel own.” God don decide sey dem nor go follow Ahitofel good advise, so dat wahala go follow Absalom.


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Di day wey God put Amor pipol for Israel pipol hand, dat day Joshua pray to God for Israel pipol front sey: “Yu sun, make yu stay for where yu dey on-top Gibeon! And make di moon nor near dis side, just stay for where yu dey for Aijalon Valley!”


Evribody for Jerusalem dey fear, bikos Gibeon na big town, like one of di kings town. E big pass Ai and all en men dem get pawa.


sey, “Make una kom help mi go fight Gibeon, bikos e don go make peace with Joshua and Israel pipol.”


Wen di pipol for Gibeon hear wetin Joshua do to Jeriko and Ai,


If e fight kon win mi, wi go bi una savants. But if I win and kill-am, una go bikom awa savant kon serve us.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan