Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 2:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 E bi forty years wen dem make am king for Israel and e rule for two years. But Judah tribe, na David dem dey respet

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 2:10
4 Iomraidhean Croise  

and e rule Judah from Hebron for seven and half years.


Abner wey bi Ner pikin and Saul soja oga, run with Saul pikin wey dem dey koll Ish-Boshet cross Jordan River go Mahanaim.


Na for der Abner for make Ish-Boshet king for Gilead, Asher, Jezrel, Efraim, Benjamin and all Israel aria.


David still send messenjas go meet Ish-Boshet sey, “Make yu give mi my wife Mikal back, bikos I pay one hundred Filistia pipol skin to take marry am.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan