30 Di king kon tell am, “Make yu stand for der!” So Ahimaaz go where e tell am.
Di king kon ask, “Wot of Absalom?” Ahimaaz ansa, “Oga God! Wen Joab yor offisa send mi, I si big wahala, but I nor fit tok wetin e bi.”
Den di Sudan savant kom tell di king, “I get good news for my king! God don give yu viktory against all di pipol wey dey fight yu!”