16 Joab hear as dem blow di trumpet make di fight for stop and en sojas wey dey porshu Israel pipol kon kom back.
Den ten of Joab sojas kon follow am kill Absalom.
Den Joab blow di trumpet to take signal en men make dem stop to porshu Israel pipol. So, di fight kon stop.
Den e go meet di town pipol with en plan, so dem kut Sheba head kon trow am go give Joab for di oda side for di wall. Joab blow en trumpet take tell en men sey make dem leave di town and dem kon go house go meet di king for Jerusalem.
If trumpet make sound wey pipol nor undastand, who go dey ready to go fight war?
Wen Israel pipol si sey, Abimelek don die, dem kon go back to dia house.