Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 18:12 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

12 But di man ansa, “Even if yu give mi one hundred pieces of silva, I nor go use my hand kill di king pikin. All of us hear wen di king dey kommand yu, Abishai and Ittai sey, ‘Bikos of mi, make una nor tosh or kill Absalom.’

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 18:12
3 Iomraidhean Croise  

Joab ansa, “If yu si am, why yu nor kill-am for der? I for give yu ten pieces of silva with belt.”


E give Joab, Abishai and Ittai ordas sey, “Make una nor tosh Absalom bikos of mi.” And all di sojas hear wen David give en ofisas dis kommand.


Dem kon tell Joab sey David dey kry and mourn for Absalom.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan