Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 15:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 E go sey, “If to sey dem go make mi judge for dis land, den anybody wey get kworel go kom meet mi and I go make sure sey dem judge en kase well.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 15:4
7 Iomraidhean Croise  

Wen anybody waka go bow for Absalom, e go hold di pesin stand up kon kiss am.


Wen yu stand for king front, nor try to impress am or pritend sey yu bi betta pesin,


So make yu let odas praiz yu, instead of yu to dey praiz yorsef.


Even doh dis fake tishas dey promise dis pipol sey, dem go dey free, di fake tisha na slave dem bi to sin. Bikos pesin na slave to anytin wey masta am.


I wish sey, I dey lead dis pipol, I go kill Abimelek! I for tell am sey, ‘Make yu gada all yor soja kom out kon fight!’ ”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan