2 Samuel 15:14 - Holy Bible Nigerian Pidgin English14 So David tell all en ofisas wey dey with am for Jerusalem, “Make wi run at wons, so dat Absalom nor go kill us! Make una hurry or e go kom defeat and kill evribody for di town!” Faic an caibideil |