7 So David send message go meet Tamar for di palis sey, “Make yu go Amnon house go make food for am.”
So Amnon do like sey e nor well kon go liedan for bed. Wen David go si am, e kon tell di king sey, “Abeg! Make yu tell Tamar make e kom bake kake for here make I dey si am, den serve mi by ensef.”
Wen di girl go der, e si Amnon sleep for en bed, so e take flower kon bake kake for en front.
David build many house for ensef for en own town. E still make one place for God Kovenant Box.