Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 13:2 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

2 E love am well-well sotey e kon dey sick, bikos e nor dey possibol for am to sleep with Tamar. And bikos di girl na virgin, dem nor let am near any man.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 13:2
5 Iomraidhean Croise  

King David pikin Absalom get one fine sista wey en name na Tamar. David get anoda pikin wey bi Amnon wey love Tamar well-well.


Amnon get one wayo friend and en name na Jonadab and na David broda, Shimei born am.


King Ahab kon dey vex and e nor happy with wetin Nabot tell am. E liedan face di wall for en bed and e nor gri chop.


So Jerusalem wimen, make una promise mi sey: If una si my love, una go help mi tell am sey, en love don make mi dey sick.


Bikos wen God make pipol sorry for di sin wey dem kommit, dem go turn kom meet am, den God go save dem and dem nor go regret again. But di vexnashon wey dis world dey bring, na deat dey end am.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan