Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 13:10 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

10 Den Amnon tell Tamar, “Bring di kake kom give mi for bed, den serve mi by yorsef.” So di girl karry di kake go where e dey.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 13:10
2 Iomraidhean Croise  

As Tamar dey feed am, at wons Amnon drag am kon sey, “Make yu kom sleep with mi!”


E remove di kake from di pan kon go give Amnon make e chop, but e nor gri chop, instead e sey, “Make evribody go outside,” den all of dem kon komot.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan