One day, David wake-up from sleep for aftanoon kon waka go di roof. As e dey waka round for der, e si one woman wey dey baf for en house and e fine well-well.
E love am well-well sotey e kon dey sick, bikos e nor dey possibol for am to sleep with Tamar. And bikos di girl na virgin, dem nor let am near any man.
Solomon kon love many wimen wey kom from oda kountry. Apart from Fero pikin wey bi en wife, e still marry plenty wimen from Hit, Moab, Ammon, Edom and Sidon kountries.