Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 12:4 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

4 “But one day, di rish man get visitor for en house. E nor won kill en own animal take kook for di visitor, instead e go take di poor man sheep take kook for dem.”

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 12:4
6 Iomraidhean Croise  

and di poor man get only one sheep wey e buy. E dey kare for am and di sheep grow for en house with en shidren. E dey gi-am wetin e dey chop; di sheep dey drink wota with di man cup kon sidan for di man leg. Di sheep bi like pikin to am.


David vex for di rish man well-well kon sey, “I swear with God name, di man wey do dis tin, must die!


But temptashon dey kom meet pesin wey get bad tins for mind.


Wen e si dem sidan for di town hall, e kon ask dem, “Where una from kom and where una dey go.”


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan