Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 12:30 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

30 David take gold crown from Ammon pipol juju wey bi “God Milkom” and di gold heavy rish seventy-five pound and jewel dey inside am too. David take am kon wear am for en own head. E still karry many tins from di town.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 12:30
4 Iomraidhean Croise  

So David gada en sojas go attack Rabbah and e win am.


Ammon pipol juju wear one gold crown for en head wey heavy rish 75 pounds and jewel dey inside am, so David kollect am put for en own crown. E still karry many tins komot from di town.


Na suksess and progress Yu take welkom am back kon put one fine gold crown for en head.


Yu go use di silva and gold wey dem bring as gift take make crown, den crown Joshua, Jehozadak pikin, wey bi di High Priest.


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan