Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 12:3 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

3 and di poor man get only one sheep wey e buy. E dey kare for am and di sheep grow for en house with en shidren. E dey gi-am wetin e dey chop; di sheep dey drink wota with di man cup kon sidan for di man leg. Di sheep bi like pikin to am.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 12:3
6 Iomraidhean Croise  

So e send messenja go find out who di woman bi. Leta, dem kon tell am sey na Batsheba, wey bi Eliam pikin and na Uriaya wey bi Hit pesin, bi en husband.


Di rish man get many melu and sheep


“But one day, di rish man get visitor for en house. E nor won kill en own animal take kook for di visitor, instead e go take di poor man sheep take kook for dem.”


So make una nor trust anybody; even if di pesin na una best friend or wife!


Weda na una broda, pikin, wife or friend kon tok and wont make una serve oda gods wey una or una grand-grand papa nor know before,


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan