23 But naw wen e don die, why I go dey fast? I go-go where e dey one day, but e nor fit kom meet mi for here again.”
All en sons and dotas stand near am dey kounsol am, but e nor gri ansa dem. So Jakob kon kry well-well for Josef.
“I go soon die, so make yor heart strong
I go soon go di land where Yu nor go fit si mi and I nor go kom back again.
I know sey Yu dey karry mi go where I go for die; di place wey Yu keep for evribody.
Jesus ansa am, “I tell yu di trut, today yu go dey with mi for paradise.”