2 Di rish man get many melu and sheep
God send Profet Natan go tell David, “E get two men wey dey stay for di same town; one get money and di oda one poor.
and di poor man get only one sheep wey e buy. E dey kare for am and di sheep grow for en house with en shidren. E dey gi-am wetin e dey chop; di sheep dey drink wota with di man cup kon sidan for di man leg. Di sheep bi like pikin to am.
I give yu en wifes and kingdom; I make yu king for Judah and Israel. If dem nor rish for yu, I for still give yu many oda tins.
So di king karry all en family pipol with di ofisas kon leave ten of en girl-friend wey go look di palis.
E till get 7,000 sheep, 3,000 kamel, 500 oxen, 500 donkey wey bi woman, plenty savant and na-im get money pass for di east side for di kountry.