Biblia Todo Logo
Bìoball air-loidhne

- Sanasan -




2 Samuel 11:7 - Holy Bible Nigerian Pidgin English

7 Wen Uriaya kom, David ask weda evritin dey well with Joab and di rest pipol and how di fight dey go.

Faic an caibideil Dèan lethbhreac




2 Samuel 11:7
5 Iomraidhean Croise  

Jakob kon ask, “E dey okay.” Dem ansa, “Yes! E dey okay. Naw, si en dota Rashel dey kom with di sheep.”


So Jakob tell am, “Make yu go si as yor brodas and di animals dey, den kon tell mi weda dem dey okay.” So Jakob send am go from Hebron Valley.


David send message go give Joab, “Make yu send Uriaya wey bi Hit pesin kom meet mi.” So Joab send am go meet David.


So Moses go meet en wife papa, bow kon kiss am. Dem greet each oda kon enter house.


Afta David don give wetin e karry kom to di pesin wey dey divide tins give di sojas, e kon run go di war front. Wen e rish der, e kon ask en brodas, how una dey?


Lean sinn:

Sanasan


Sanasan