23 E sey, “Awa enemy strong pass us and dem from di town kom fight us for open field, but wi drive dem go di town gate back.
So di messenja go meet David kon tell am wetin Joab tok.
Den dem shot arrow from di wall kon kill Uriaya and some of yor ofisas.”